WelcomeUser Guide
ToSPrivacyCanary
DonateBugsLicense

©2025 Poal.co

834

Kind of english text...

Di Vatican don approve new guidelines wey allow gay men to become priests as long as dem stay away from sex.

Di announcement na unexpected adjustment to practice in di Catholic Church, from di bishop go alow gay men to enta seminaries.

Although di Vatican in di past bin neva clearly ban gay men make dem no enter priesthood.

One 2016 instruction bin no allow men wey get "deep-seated homosexual tendencies".

Na di Catholic Church for Italy bin draw up dis new guidelines in November but Vatican clergy office just confam am.

Di 68-page guidelines no follow for wetin di Pope bin tok in May, 2024 wen e bin say e get "already too much faggotry" among trainee priests wey dey Catholic seminaries.

E bin say , "frociaggine", for Italian language wey many see as offensive.

Although no be for public e bin tok am, na for one meeting wit bishops e bin shelle.

Di Pope bin tok say e dey against gay seminarians wey dey lead "double life".

E later tok sorry, say e bin no get mind to use homophobic language for one apology wey e bin send out. . .

Source(bbc.com)

↓ expand content
Kind of english text... >Di Vatican don approve new guidelines wey allow gay men to become priests as long as dem stay away from sex. >Di announcement na unexpected adjustment to practice in di Catholic Church, from di bishop go alow gay men to enta seminaries. >Although di Vatican in di past bin neva clearly ban gay men make dem no enter priesthood. >One 2016 instruction bin no allow men wey get "deep-seated homosexual tendencies". >Na di Catholic Church for Italy bin draw up dis new guidelines in November but Vatican clergy office just confam am. >Di 68-page guidelines no follow for wetin di Pope bin tok in May, 2024 wen e bin say e get "already too much faggotry" among trainee priests wey dey Catholic seminaries. >E bin say , "frociaggine", for Italian language wey many see as offensive. >Although no be for public e bin tok am, na for one meeting wit bishops e bin shelle. >Di Pope bin tok say e dey against gay seminarians wey dey lead "double life". >E later tok sorry, say e bin no get mind to use homophobic language for one apology wey e bin send out. . . [Source](https://www.bbc.com/pidgin/articles/cvgpl6ze6d8o)

(post is archived)

[–] 1 pt 3mo

Lol pidgin never gets old.

[–] 1 pt 3mo

Francis say e get "already too much faggotry" among trainee priests wey dey Catholic seminaries. LOL.

[–] 1 pt 3mo

Which is why any 'organized religion' is a scam.. all leadership does is cherrypick whatever they want to remain relevant, there is no longer dogma to define rigor, only feelings to fill the tithe.

If you have a relationship with God, you do not need a church, or ordained house, nor a parish or congregation to have that relationship.

[–] 2 pts 3mo

If you have a relationship with God, you do not need a church, or ordained house, nor a parish or congregation to have that relationship.

Truth.

If it isn't in the Bible, it is not the word of God.

[–] 1 pt 3mo

The Abomination of Desolation**

[–] 1 pt 3mo

Has been going on for decades already.